Текст песни Burna Boy — African Giant

image_pdfimage_print

Don't let me down
Don't let me, don't let me down
Don't let me, don't let me down
Don't let me, don't let me, don't let me down

Tell 'em Africa we don taya
So here comes the African Giant
Many many people don try am
But you can't test the African Giant
Emi omo ologo (logo)
E no get person wey me no know
Making them loko (oh no)
Make you no dey do like Otokoto

Ain't nobody do it better
Better than me
Can't nobody do it better
Check am and see
I know say one day e go better
I go carry Grammy
Because anything wey better require planning
E don be (E don be o)
Nothing you can do
Because God no go give you more than you can handle
Na so dem mama go hala
Ebe lebe e gbuo
Na so dem papa go hala
Ebe lebe e gbuo

Obodo denugo jinjin
Obodo denugo jinjin
Obodo denugo jinjin

Obodo denugo jinjin
Obodo denugo jinjin
Obodo denugo jinjin

Tell 'em Africa we don't taya
So here comes the African Giant
Many many people don try am
But you can't test the African Giant
Emi omo ologo (logo)
E no get person wey me no know
Making them loko (oh no)
Make you no dey do like Otokoto
Don't let me down
Don't let me, don't let me down
Don't let me, don't let me down
Don't let me, don't let me, don't let me down
Don't let me down
Don't let me, don't let me down
Don't let me, don't let me down
Don't let me, don't let me, don't let me down

Оцените текст
( Пока оценок нет )

На данной странице вы найдете слова и текст песни Burna Boy — African Giant. Здесь можно прочитать, а также скачать текст песни и распечатать его.

Поделитесь с друзьями
text-pesen.ru