Текст песни Akwaboah — Love Unfair

image_pdfimage_print

FrickyObi dɔ me, me do obi, ɔno nso dɔ obi fofrɔ
It hurts so bad, sometimes I keep asking myself love is so unfair?
She dey give me everything I want,
She just dey buy me everything I need
Trying to make love worth with me
I wish say this love go fit be
But if she wann touch me
Then she dey annoy me
When she call me plenty, I no no why then she start dey bore me
Oh me!
I no say this no be good oh, really wish that I go love her back oh
And my heart no dey give me the chance oh
Cus it belongs to somebody else
Where the person no dey give a derm
Oh, she’s busy loving somebody else oh,
I ask myself say why
So why is love unfair?
(Oh love oh love)
Am in love with somebody
Somebody too love somebody
So why is love unfair?
(Oh love oh love)
Am in love with somebody
Somebody too love somebody
So sad when you dey in love alone
We should keep on works so you keep on holding on
Charlie you should be stronger
Bribiara nnyɛ ya Sɛ, deɛ wodɔ no no nso dɔ obi fofrɔ
Na neɛ ɔpɛ wo no wontwa wani nhyɛ no mpo ooo
Na na werehoɔ asɛm ne sɛɛ,
E bei bei bei bei baby
The wrong one loves you the right way
The right one loves you the wrong way
And I don’t just understand, e baby
You’ll ever waiting for no love, wishing where wish is lost
Eveyday I ask myself say
I say na why is love unfair?
(Oh love oh love)
Am in love with somebody
Somebody too love somebody
I say na why is love unfair?
(Oh love oh love)
Am in love with somebody
Somebody too love somebody
I say na why is love unfair?
(Oh love oh love)
Am in love with somebody
Somebody too love somebody
I say na why is love unfair?
(Oh love oh love)
Am in love with somebody
Somebody too love somebody
Obi dɔ woa, wonhunu
Wodɔ obia, onhuno oo
So why is love unfair?

Оцените текст
( Пока оценок нет )

На данной странице вы найдете слова и текст песни Akwaboah — Love Unfair. Здесь можно прочитать, а также скачать текст песни и распечатать его.

Поделитесь с друзьями
text-pesen.ru