Текст песни Aura — Hold My Hand

image_pdfimage_print

Life has been tough
We cue to get the small food we’re sharing
Sometimes the food has fly on it
People keep pushing us when we’re in the
Cue the mosquito bites us in the night…
I just want to go home but those people-dem burned our house
Touch a Life today.
Touch a life today try to touch a life today
Touch a life today touch a life today…
Ohhhh yeah try to touch a life
Today Throughout for history dem talk am
Say no man is an island…
Dem dey talk am
For history dem say one tree can never make a forest…
Dem dey talk am
As e com be so,
Wetin u get to show wetin u get say, wetin u go do for de matter
Hold my hands… I hold your hands
We go dey stronger do something for another man
Bring am to laughter all
We need is one love (one love),
Is one love all we need is one heart (one heart)
Touch a Life today,
Touch a life today ee no matter wetin u get
Try to touch a life today
Touch a life today
Touch a life today…
As u dey work u dey successful
Make u touch a life today
Eh as u dey work u dey pray make e
Better make u hammer make u successful
And if e work for u remember say some people dey dem neva bellefull
I say na one drop of water dey create an ocean
Eeeeeh
So make we join hands together to beta our nation
So if I do for one person u do for another person na
So we go dey multiply all our blessings and if
Ee get one lesson wey we don learn for dis world
Its greatness dey inside every person eeeee
So if u believe in good and u believe in humanity let’s pay d forward
Let no people left out ina we world yeaaa
Touch a Life today
Touch a life today ee no matter wetin u get
Try touch a life today
Touch a life today touch a life
Today… as u dey work u dey successful
Make u touch a life today

Оцените текст
( Пока оценок нет )

На данной странице вы найдете слова и текст песни Aura — Hold My Hand. Здесь можно прочитать, а также скачать текст песни и распечатать его.

Поделитесь с друзьями
text-pesen.ru